Popular Instagram celebrity and influencer who is known for her beauty and luxury lifestyle has been allegedly caught cheating with a married man who is said to be an internet fraudster and a father to two children.
The news broke out on social media by a popular entertainment blog where they stated how the popular influencer got involved with the married man and they also revealed that her multi-million naira Mercedes Benz was bought by the married man, details below.
don get Pikin sef But papaya don make the guy send the legit wife commot for hin house with hin Pikin and currently pregnant with the second child Information reaching headquarters be say Na telegram fraud the guy Dey do and he has duped millions of people, naso EFCC find… 2/8
— Gistlovers.blog1 (@Gistloversblog1) June 13, 2022
like mother like daughter, Papaya mama muti OYO too try inside this life oo, dated Ajimobi, dated alaafin of OYO and Na side chic she be then, but her mama matter Na later, long story short the guy wife sha hear say Papaya don Dey knack her husband of which papaya is aware… 4/8
— Gistlovers.blog1 (@Gistloversblog1) June 13, 2022
EFCC came looking for him in Ogun state , the wife asked the husband but husband say Na lie say papaya Na olosho wey him Dey throw herself at him.
— Gistlovers.blog1 (@Gistloversblog1) June 13, 2022
The wife con go island without informing the husband, come catch papaya for there. The matter was messy and she and papaya had… 6/8
whereas the wife told our source that she won’t be disrespected and she ended her marriage with leggy. Plenty details still Dey but I Dey wait for papaya dogs make them say pim, one seconds I scatter everywhere as he Dey Hot, i Dey wait , I come in peace. 8/8
— Gistlovers.blog1 (@Gistloversblog1) June 13, 2022
After the news broke out from GistloversBlog, they went on to reveal the age of the popular influencer, where they allegedly revealed that she was born in the year 2003, details below.
come sabi your mama Muti oyo, as a matter of fact Na me and your mama be mate, Oya make una see real age of una influencer😂😂😂😂abike Omo 2003 wey Dey claim 1994😂😂😂how old be your sister wey Dey Canada , oro shin bo, talk still plenty, weeey go do 28yrs years birthday… 2/4
— Gistlovers.blog1 (@Gistloversblog1) June 13, 2022

surgeon don turn olosho and influencer oooo😂and side chic to yahoo yahoo boy, I never start ooo,
— Gistlovers.blog1 (@Gistloversblog1) June 13, 2022
Abike omo 2003 wey wan Dey beh si Jeanslover , won ah Jon iya eh, iku pa abike Omo raheemiiii. I Dey come. 4/4
They further went on to share the video the wife of the married man made when she caught the popular influencer with her husband in Lekki after she came unannounced, watch the video below.
Oya bloggers una food don ready 😂😂😂😂😂😂person wey Dey debunk say she no follow Married man😂😂Na the guy wife catch them like this when she came to Lekki unannounced , them drag the matter so tey the wife follow them come out , the wife come Dey shout for the husband… 1/5 pic.twitter.com/9BciSRJrnd
— Gistlovers.blog1 (@Gistloversblog1) June 13, 2022
Immediately after the news broke out, she got reactions fromtwitter users began to drag her to the point where she was at the top of the trend table on twitter as at 2:09am(WAT) on the 14th of June 2022, you can check out some of their reactions below.
Follow me and I will follow you like Papaya. 😂
— Sir David Onyemaizu🦍 (@SirDavidBent) June 13, 2022
can't believe papaya led y'all to start calling her Big paps😭😭some of una fii actually born am. omo 19 years nitori oloun.
— 𝕒 𝕥𝕠𝕥𝕒𝕝 𝕤𝕥𝕣𝕒𝕟𝕘𝕖𝕣 𝟚.𝟘 💐 (@tmlyin) June 13, 2022
Gistlover just released a video. Them talk say Na Married men dey fund Papaya lifestyle. Wow!
— IRUNNIA™ (@Irunnia_) June 13, 2022
Whether you like it or not, Olosho is a big time hustle for most Nigeria girls, if you think I’m lying, ask Papaya.
— Duke of Africa (@Allezamani) June 13, 2022

The reason why I am not even surprised at the fact that papaya could be an olosho is because what and what is she even influencing??? That she is making that much from? This ain’t about no hate, but people like her is the reason a lot of people think their best is not enough
— 𝐁𝐎𝐍𝐈 𝐁𝐄𝐄✨🐝🌷 (@mzlizzybet) June 13, 2022
Papaya: I made my money and followers through creating contents
— 𝑫𝒐𝒏 𝑪𝒉𝒓𝒊𝒔 𝒐𝒇 𝑪𝒂𝒏𝒂𝒅𝒂 🇨🇦 (@realdonchris1) June 13, 2022
Gistlover to Big paps : pic.twitter.com/cDjknHH17f
Kindly share this article with your friends so they can get to see it too.